Cookies help us deliver this site and services. By using this site and our services, you agree to our use of cookies.
Got it

Your Backside Plenty


Genres

International

Description

Second prof. videos we shoot after raising some serious money from shows and endorsements.

show more...

Lyrics

SONG TITLE: “YA BACKSIDE PLENTY (FEVER)”     ARTIST: BYS SAGA FEAT: RAYCON X, GABBIOSO, AND XTACY ACHI       EXECUTIVE PRODUCED BY: BEYOUNDSPHERES ENTERTAINMENTS, INC-MRMAN 02.   INTRO: Wetin happen? Wozaa! (4 times) Ehn, Na so your backside plenty?( 2 times) Shake am, If your backside plenty Move am, If your backside plenty Angela! Cold come catch me Akpos! Cold come catch me Osaro! Cold come catch me Otas! Cold come catch me Fever!  When she show me her backside (4 times)  Verse 1: Shortie, what the deal? Do you know how you really make me feel? Say you gat ‘em bad moves on that body The way you bounce that ass girl it’s a killer, Yeah! Abeg take am easy baby girl my head dey burst Man fit kpai, this ikebe murderous You carry ten women yansh for back, abi Na curse got me, singin-singin-singin-singing halleluya Wish to do ya, she dey rush me like suya Coming down hard, this ikebe super Slow, I gat it real sick with tha flow So, I make em bad chicks go below Beat so bad, y'all know who From the big bad chicks y'all know what to do We make it so hot BYS babae! My Nigerian girls y’all go crazy  Chorus Ehn, Na so your backside plenty? (3 times) Shake am, If your backside plenty Move am, If your backside plenty Angela! Cold come catch me Akpos! Cold come catch me Osaro! Cold come catch me Otas! Cold come catch me Fever!  When she show me her backside (4 times)  Verse 2: Wetin dey baby? I just dey like the way you shake All over my front your overload dey make me craze Na Calabar you be Abi na Westside you dey stay Anyhow e be I just like as your waist dey sway So, make I see you work that thing baby Balance am, Roll that thing baby You nor see as your backside plenty Abi you wan form botty for me?  Verse 3 cuts in... 17, 18, 19, shake am... Now wei party dey hot (Fever) take am Person run on gen With this ikebe for my front I no dey see again I say, I say cold come catch me Fever, even yama-yama gonorrhea O’ baby girl tell me wetin you don do Sorry for me, sorry for my crew, ehn Abi you want to kill me, ehn? Abi you plan come kpai me, ehn? Abi them send you come murd me, ehn? Make you take am easy She no send my efizee, ehn? A whole me Xtacy? She no send me, she no send B-city  Chorus Wetin happen? Cold come catch me Fever!  When she show me her backside (4 times) Angela! Cold come catch me Akpos! Cold come catch me Osaro! Cold come catch me Otas! Cold come catch me 17, 18, 19… (8 times)  [2 times till fade] 

© Amazing Media Group 2007-2024
About | Cookies & Privacy