Cookies help us deliver this site and services. By using this site and our services, you agree to our use of cookies.
Got it

Salute (mixtape)

Album: Gidi
By:
Timie

Duration

2:27

Genres

Hip-Hop

Description

SAFE MUSIC presents Salute by Timie. Afro Hiphop at its best with a song to groove on with.

show more...

Lyrics

Salute lyrics Hook - paddie! Paddie!! Do as I do! (salute) Charlie do as I do! (salute) Salute x4 Verse - Olryt The call me Calvin code! Nah me do salute! When you come to my place no taboo! We dey pop champaign that's what we do! When you meet them girls they gon say I do! You nuh get swag.. you dey speak chinese! You dey form boss abeg! Vamus.. Too much runs and them sexy girls wey dey show tattoo! Repping lok city that's what I do.. Make dey beat so fresh Dahs wah we do! I drop another one make the street salute! Now take it to the left! Salute To the right! Salute Hook Verse 2 Ata! Paddie yarn part two! Nah dey style we dey bring! You dey form oversize! You dunn turn malu! With the things you dey do! Dey go call you abu! I wanna give a shout out to my friends I know To my ksu pals I throway salute We dey ball.. we dey ball! Dats wah we do! If you nuh dey carry last.. dey go call you akpos.. Like play x2 you go chop by force! You dey claim fine girl dey chop chewin gum You carry big belle dey form rick ross! Paddie meet charlie Like a soldier boy! Every body salute! Hook Solo hook - ok do as I do make you drop one foot! Raise your hands to the sky and wave salute!

© Amazing Media Group 2007-2024
About | Cookies & Privacy