Cookies help us deliver this site and services. By using this site and our services, you agree to our use of cookies.
Got it

Im Bad

By: I.P

Duration

3:56

Genres

Rap/Gangsta Rap

Description

its a song written in pigin enlish and english as well,one filled with ironic thoughts and funny ideas of things happening in Nigeria....like in the chorus 'aboki wan sow my shoe with thread and syringe'...you can imagine how a cobbler or shoe-maker would mend your shoe with thread and syringe..after the syringe has needles...nothing much,just feel it for yourself

show more...

Lyrics

Verse 1 * young doctor stethoscope no be earpiece, * no front teeth you see people dey snap you run follow dem say cheeze, * the only chance wey dem dey seize dat na wetin you con release...you wonder why you never blow na because you no be breeze.. * you look sharp even on rag although its not a bad attire, * vegetable turn fashion as in carrot..me i taya, * never seen where the lady was brought to labour by the neighbour,if she must born the pikin she gats go bring her fuel and her taya * dis chikala never tey wey she develop, * she always put assunder and na why she no dey mess up, * amebo cudnt read the punch na wetin make her face dey swell up, * when you know its not your business then you have to shut the hell up, * nowadays enh...you see your moves O gbadu, * i no fit row with you because your kind of person no be madu, * no be fight you just dey parra you are proving to hot to handle, * make i warn you o boy allarh you no hot reach my candle, Bridge * if you see person make you smile i no wan know wetin dey cause am, * you see you wey dey bone if na play make you pause am, * you're chilling over there,looking at me like a puppy, * you never grab the joke cause the joke no be copy, Chorus * the aboki wan sow my shoe with thread and syringe(say e bad) * if all her swagg con worse after the fringe(say e bad) * you wan use eraser clean water dem draw from well(say e bad) * or find a tie and blazer just to pass the night in cell(leave am,im bad) Verse 2 * i knew it wasnt real but just a dream, * when nepa brings the light and then you hear nobody scream, * everyone feeling cool like all man na supreme, * and there was no armed robber to rob the masses like cream, * when i tell you,you cannot use your eyes to see your ears, * e wudnt be proper if you use weavon to fix your beards, * you ate your cake and cudnt have it if you cry nobody cares, * as you can see there's no koboko to wipe off your tears, * nobody feel your pain cause your pain no be butta, * if you cry full everywhere babe e no go reach ogutta, * it have teyed your forming started back then before you left FUTA, * if i wana play you i gat to messi althought i'm not a good left-footer, * you're living a rugged life dats never straight and filled with contour, * 1 juju to another you don dey mumu like you come tour, * maybe to spend a good time there in hell is what you want or, * accept the truth that Jesus is the light and leave your lontor, Bridge * if you see person make you smile i no want know wetin dey cause am, * you see you wey dey bone if na play make you pause am, * you're chilling over there,looking at me like a puppy, * you never grab the joke cause the joke no be copy, Chorus * the aboki wan sow my shoe with thread and syringe(say e bad) * if all her swagg con worse after the fringe(say e bad) * you wan use eraser clean water dem draw from well(say e bad) * or find a tie and blazer just to pass the night in cell(leave am,im bad) Verse 3 * so the money wey you dey spray for all these party no be dash, * you con dey feel like Ali anytime you show face for bash, * all the babes don dey form shawama,use you dey kpash, * to avoid injury before you sub-cd warm up your flash, * i no fit borrow dis cult,its not my fault,na diffi cult * no take am personal like say na you i come insult, * you been dey find loan to runs HIV test and get result, * abi your food no taste for winter cause you cook with summer salt, * why e be say wen you see gun you must to melo, * and when you pick your calls you dnt say 'hi' before the 'hello', * we get the best connection only when everything is yellow, * if you wan dey wyn da babe lyk pirlo guy more grease to your elbow, * you've been looking for where I.P has been den i pin, * i just dey reason say you want make i show...now am in, * my rating is more than average although i've always been mean, * interrogate a cyclops,before you ask me for your jean, Bridge * if you see person make you smile i no wan knw wetin dey cause am, * you see you wey dey bone if na play make u pause am, * you're chilling over there looking at me like a puppy, * you never grab the joke cause the joke no be copy, Chorus * the aboki wan sow my shoe with thread and syringe(say e bad) * if all her swagg con worse after the fringe(say e bad) * you wan use eraser clean water dem draw from well(say e bad) * or find a tie and blazer just to pass the night in cell(leave am,im bad) Bridge * if you see person make you smile i no wan know wetin dey cause am, * you see you wey dey bone if na play make you pause am, * you're chilling over there,looking at me like a puppy, * you never grab dis joke cos the joke no be copy

© Amazing Media Group 2007-2024
About | Cookies & Privacy